[Lyrics] Brymo - Oga


 She carry him pistol, Smith and Wesson

She be jury, judge, executioner, she been waiting

Her demeanor cold, she calm

The anger, you no fit to rate it

Find the perfect position, she berch

Okay okay

Start to talk ee your mouth

And wetin life do you

Spread the pain to cast the coup

Okay Okay

You no dey taught you well ee, Oga oo

Na wetin life do you

Everything na to snatch for you

You dey insist ee say, say, say, say

Talk on when ee things dabaru

Say trauma full your heart boku

Today today the cup, ee don full

Throw away the tools, wey inflating

Ammunition dem pile, the switch dey dem plenty

Him heart ee cold, him soul you no fit save it

The pain ee still fresh, between her legs

Okay okay

He dey talk mumble jumble, Oga oh

Na wetin life do you

Everything na to snatch for you

You dey insist ee say, say, say, say

Talk on when ee things dabaru

Say my pain dey make you feel boku boku

Ah, ee don full

Eh, Un un, no no

She no shoot am again

She drop the um pistol na

She just comot waka comot for the place

But as ee enter, ee dey bleed all over

Him hears dem don leave am

I no know oo

Like somebody cut am or maybe bullet slash pass

Dey bleed, him hears don go, Oga kuku no dey hear word

(Hiss)

[Lyrics] Brymo - Theta (Album)


1. Illusions


2. Pim Pim


3. Dem No Born Us Together


4. Love Na Drug


5. Money Good


6. Life Dey Go On


7. Tomorrow


8. Oga


9. Market Square


10. For You

Comments