[Lyrics] Crayon ft. Rema - Too Correct


 I dey for corner when I sight you

But you no really know

I Wear my dark shade

You suppose know how superstar thing dey go

Inside my heart I dey love

But for my face e no dey show

You carry my attention

When I see you step on the floor

Wetin you carry for your backside baby ogologo

This kind of girl fit clear my account baby I go low low

Baby you too correct oo you too correct oo you too correct

E dey burst my head o

This your yansh be like Tontolet o

Baby no finance no finance no finance

Baby you just dey vex o

Make my thing stand erect o

Hmmmm han Esosa

Talk say her name na Esosa

Na she dеy suca ma mi casa

Yansh just be like bulldozer

Hanhanhann bulldozеr

I know say I no go regret am

I tell am say when club don close

Make she leave me off for entrance

Hanhanahan if this one na true love

If this one na fake love I no know

But anything when sup

I go let una know for my next song

I dey for corner when I sight you

But you no really know

I Wear my dark shade

You suppose know how superstar thing dey go

Inside my heart I dey love

But for my face e no dey show

You carry my attention

When I see you step on the floor

Wetin you carry for your backside baby ogologo

This kind of girl fit clear my account baby I go low low

Crayon o

Oya burst e gbangba

I go dey like to give you standard

Carry hook make I carry chorus o

You know my money surplus o

And I go jam your buttocks o

I get e drivers license

And I go drive you crazy

Come to my room je ka do something

Cha mo you go shin sho shin

Orishi rishi she dey give me dirty dirty

Love that kichi ti mo fun eh plenty plenty

Orishi rishi how many round meje meje

Naughty naughty  hmmmm

I dey for corner when I sight you

But you no really know

I Wear my dark shade

You suppose know how superstar thing dey go

Inside my heart I dey love

But for my face e no dey show

You carry my attention

When I see you step on the floor

Wetin you carry for your backside baby ogologo

This kind of girl fit clear my account baby I go low low

Baby you too correct oo too correct oo too correct

E dey burst my head o

This your yansh be like Tontolet o

E dey my stay head rent e free o rent e free o

E dey shock me o shock e me o elect elect o

Comments