[Lyrics] Brymo - Dem No Born Us Together


 My way na way

Your own na your own oh

Na so ee dey

Reach where we dey today so

Everybody dey try try

We dey catch feelings, we dey cry cry

Life ee sweet if you smart, thrive

You do better things, you go thrive thrive

Dem no born us together

Dem no born us together, oh oh

Why you dey pull u my trouser

You dey pull u my trouser

Ahah, shey dem born us together

Dem no born us together, oh oh

A, why you dey look for wahala

You dey look for wahala

Ee get the way

Wey better pass our own oh

I talk, you talk

Ee better pass our own oh

Everybody dey try try

We dey stammer till we say baba

Life journey na fine wine

The longer you live, you go thrive thrive

Dem no born us together

Dem no born us together, oh oh

Why you dey pull u my trouser

You dey pull u my trouser, ahah

Shey dem born us together

Dem no born us together, oh oh

Eh, you dey look for wahala

You dey look for wahala

Dem no born us together

Dem no born us together, oh oh

Why you look for wahala

You dey look for my trouble, ah

Shey dem born us together

Dem no born us together, oh oh

A, why you dey look for wahala

You dey pull u my trouser

A, ah, ararabe, A, a ah

Who dey who dey who dey

Dem no born us together

Dem no born us… Ah

Dem no born us together

Dem no born us together, oh oh

You dey look for wahala

You dey, look for wahala

Shey dem born us together

Dem no born us together, oh oh

A, why you dey look for wahala

You dey pull u my trouser, ah ah ah

[Lyrics] Brymo - Theta (Album)


1. Illusions


2. Pim Pim


3. Dem No Born Us Together


4. Love Na Drug


5. Money Good


6. Life Dey Go On


7. Tomorrow


8. Oga


9. Market Square


10. For You

Comments