[Lyrics] Brymo - For You


 Na you, be oracle

Na you, be seer

Na you, lemon grass and sheabutter for my skin

Na you be my switch play

Cut dem open dem bleed

And we dey stock up the fire

And ee dey burn so brighter

We know, we get only each other

I dey the arms of the one wey love me the more

Souls fit save themselves

And your own ee tango with mine

We don comot from on top the shell

We belong to each other

My heart dey only beat for you, oh

Na true, my heart dey only beat for you, oh

Na true oo, my heart dey only beat for you, oh

Na true

Na you, be comforter

Na you be healer

Na you, be melody when I need to sing

Na you be revealer you dey show me all I fit be

And we dey stock up the fire

And it dey burn so brighter

We know, we get only each other

You dey always dey my mind

The only one I love

Souls fit save themselves

And your own ee tango with mine

We don comot from on top the shell

We belong to each other

My heart dey only beat for you, oh

Na true, my heart dey only beat for you, oh

Na true oh, my heart dey only beat for true

Me and you, oh

[Lyrics] Brymo - Theta (Album)


1. Illusions


2. Pim Pim


3. Dem No Born Us Together


4. Love Na Drug


5. Money Good


6. Life Dey Go On


7. Tomorrow


8. Oga


9. Market Square


10. For You

Comments