[Lyrics] Brymo - Money Good


 Friends be like blanket, they keep you warm

And if you get some dough to spare, the sweeter the more

And the party don start iyeh, and no go fit stop iyeh and go on and on iyeh

Party don start iyeh, I no go fit stop iyeh, I dey want the more iyeh eh

Money good oh when I get plenty to blow

Make we go

Money good oh when I get plenty to blow

Make we go

Help dey for corner there, as you dey waka dey go

And when ee hard to move forward from here, try again tomorrow

And the jolly don start iyeh, my friends no dey stop iyeh, we go on and on A

Potatoes potate ey, I no go fit to stop iyeh, I dey want the more aa

Money good oh better when you get surplus to blow

Make we go

Ego good ey and I get plenty to blow

Follow me go (make we go)

[Lyrics] Brymo - Theta (Album)


1. Illusions


2. Pim Pim


3. Dem No Born Us Together


4. Love Na Drug


5. Money Good


6. Life Dey Go On


7. Tomorrow


8. Oga


9. Market Square


10. For You

Comments