[Lyrics] Brymo - Life Dey Go On


 What a song

Once upon a long lost time

Mama born a saint

Memories no dey to shape my thoughts

No regrets, no pain

And all the ladies

See me say my ovaries

Picked a little baby

Wetin my mama say

And everybody dey like ee rookie

Mama tell me wetin my papa say

When everybody dey work for me, for free

I frown, them shed tears

Ee dey go on

Life dey go on

I crawl, I waka

I say papa

Ee dey go on

Life wheel dey turn dey go on

I run my bruh

For school for mosque

When I just be little boy, I go wear my cape

Imagine the fate of the world ee dey for my hand

Ee get time life show me pepper tales

No know my story, the song I been dey sing

Ee dey go on

Life ee dey go on

I ran, I take off

Them try to shoot me down, I nuke them all

Ee dey go on

Life wheel dey turn dey, go on

I sabi the road I talk

Them try to keep me out, I buy the bus

And the truth been dey hurt me

Ee no get shield to protect me

I breathe in, I breathe out

To feel alive, I say

Them no gain, them no gain

Them ditch the bus, them run

Themselves the people boss, them run

I fix, I patch, I exhaust

Those wey love to journey, them come

Ee dey go on

Life wheel dey turn dey go on

I stand for freedom for my life

I love, I laugh, I drive

To win there ah

To feel alive

To stand ee proper and to learn

To stand and try

To free my mind, to be wise

To live in style, to take flight

To dey shine

To unlearn, to try again

To win some more, to go far

[Lyrics] Brymo - Theta (Album)


1. Illusions


2. Pim Pim


3. Dem No Born Us Together


4. Love Na Drug


5. Money Good


6. Life Dey Go On


7. Tomorrow


8. Oga


9. Market Square


10. For You

Comments