[Lyrics] Magixx - Like A Movie


 Melanin po po po

Say me wan score score score

Say me want you, gimme your lo-lo-love Lo-love

Baby o Opor por por

Girl ya the final

Ain’t nobody but you, my Delilah

Dem wan test but them no fit try am

Away with you say me fly ah

Girl, you know this

Say you can do

But them no fit taste your perfume

Smell your loving cut my dada

Just to prove

I no fit lie for you

Me I fit die for you

So hypnotized by you

Girl, me fit kpai for you naa

When I'm with you is like a movie

Dunno oo

My baby come inside, let’s do it

Yunno oo

When you no Dey sey man be clueless

Dunno ooo

When I’m with you is like a movie

Ahh, is like a movie

Girl, me be loving you like kilode

Yeah, uh

And na you dey pon my mind

Every day

Yeah! Baby, loving you like, kilode

No, na

And na your dey for my kind

Every day, oh my baby kilode, yeah

Like a spliff in my head you amazing

Yeah

Those wey dey hate on you they are crazy

Yeah

Fashion god, girl, you massacre, you massacre

Eat flesh like a cannibal, a cannibal

You carry no be lie, yeah

Blown away, Afghanistan Bhim!

Girl, you know this

Say you can do

But them no fit taste your perfume

Smell your loving

Cut my dada just to prove

I no fit lie for you

Me I fit die for you

So hypnotized by you

Girl, me fit kpai for you naa

With you is like a movie, dunno oo

My baby come inside, let’s do it

Yunno oo

When you no dey sey man be clueless, dunno ooo

When I’m with you is like a movie

Ahh, is like a movie

Girl, me be loving you like kilode

Yeah, uh And na you dey pon my mind

Every day yeah

Baby, loving you like kilode, no, ah

And na your dey for my kind

Every day oh my baby kilode



Magixx - Magixx [EP]

1. Love Don't Cost A Dime 


2. Like A Movie 


3. Pati 


4. Gratitude


5. Motivate Yourself





Comments