[Lyrics] Brymo - Pim Pim


 When them ask wetin you fit do, for here

Inspiration go pull you through, them go hear

Dem dey lose themselves to break you, here

You hip you hop you, no bruise for where

The forces dey behind you, my dear

Even your misadventures bear good fruit, well

Intentions pure will I be there

Their love na my parlor do here

No listen pim pim

Deliberate work dey pay listen

Follow your heart, ee no easy

Life not harder, oduimi

No listen, pim pim

Tractors dey tract, listen

Na toxicity be the reason

The reel na backbone for good thing, yeah

The matter plenty and the truth, there

But every turn na your own too, my dear

No let greed trample the truth, you hear

Life dey sing your favorite tune, you dey hear

No listen pim pim

Deliberate work dey pay listen

Follow your heart, ee no easy

Life not harder, oduimi

No listen, pim pim

Tractors dey tract, listen

Na toxicity be the reason

The reel na backbone for good thing, yeah

Survival get rules, yeah

Hear your words before you spill them

Let your history be truthful, there

Inspiration dey guide you, there

No listen, pim pim

Follow your own rules strictly

Deliberate work dey pay listen

The betrayed self na high treason

No listen, pim

At first click Thirty-two two three

You dey hold corruption for my country

Nearly everybody go go prison

No listen, pim

[Lyrics] Brymo - Theta (Album)


1. Illusions


2. Pim Pim


3. Dem No Born Us Together


4. Love Na Drug


5. Money Good


6. Life Dey Go On


7. Tomorrow


8. Oga


9. Market Square


10. For You

Comments