[Lyrics] Brymo - Market Square


 Anger razor go slash two wheels ah two

To hold person back, you go stay back to make sure

To hold a person down, you go stay down to make sure

The warder one kind na prisoner too

Huh

Na wa for these people oh

They burn their barn down say na the straw do am oh

Na wa for you people oh

I dey go market square I go get justice for there

My passion strong, my reason clean

I get ee knack for do things proper

To take person job, you go dey there to work am

If you no know yourself, you no fit talk say you clever

Everybody don gather round for market square

Reproach dey come with him mama Karma

Him sister bounty

Everybody don sit around for market square

I dey go there you hear, na my matter dey for air

Plenty plenty wa for you people oh

They burn their barn down say na me cause am oh

Na wa for those people oh

I dey go market square I go get justice for there

Everything green for me, for you oh

The people wey start the fire, na them broadcast am oh

Na wa for those people oh

I just return from market square na me and bounty for here

[Lyrics] Brymo - Theta (Album)


1. Illusions


2. Pim Pim


3. Dem No Born Us Together


4. Love Na Drug


5. Money Good


6. Life Dey Go On


7. Tomorrow


8. Oga


9. Market Square


10. For You

Comments