[Lyrics] Simi feat. Adekunle Gold - Balance


 Love wey dem buy no be love oh

If I gotta buy your love, me no want oh

Yeah yeah

No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh

Award ee no dey for sufferhead oh

No be everything be black or white

And no be everything must turn to fight

Shebi na everybody won go heaven

But no no nobody want to kpai oh

Oya make you balance nwayioma

Life ee no balance nwokeoma

I hope say you gallant onyeoma

When you check your balance

Won ni won wa mi

Dem no get warrant oh

Me I just balance yeah yeah (Balance)

Hope say I gallant ah ah ah

When I check my balance

Balance bam bam

Story of my life, won tun de oo

Anything I do, dem go dey pose

Minding my business jejely jeje oh wey

Oro mi lo n so

Won ni mo ti change

Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu

Fuck your standard

I don’t live for you no way

As you can see

Life is good I don taste money

God is good, na my testimony

Everything turn around on a 360 ohhhh

Oya make you balance nwayioma

Life no balance nwokeoma (Life no balance)

I hope say you gallant onyeoma

When you check your balance

Won ni won wa mi

Dem no get warrant oh

Me I just balance yeah yeah

Pray say I gallant ah ah ah

When I check my balance

Balance bam bam

Everybody get their own for their own body

Aa Aa Aa 

Good man suffer but bad man get plenty money (plenty money)

Oluwa ma se keyin simi oh oh oh

Grace ee pass ability

So if you see chance

Better just balance nwayioma

Life no balance nwokeoma

I hope say you gallant onyeoma

When you check your balance

Won ni won wa mi

Dem no get ee warrant oh

Me I just balance yeah yeah

Pray say I gallant ah ah ah

When I check my balance

Balance ee bam bam

Balance ee, Balance ee, Balance ee

Inside you Balenciaga

Balance ee Balance ee yo yo

Grace ee pass ee ability

[Lyrics] Simi - TBH "To Be Honest (Album)


1. Story Story


2. Born Again


3. Naked Wire


4. Loyal 


5. Balance 


6. Logba Logba


7. Easy 


8. No Joy


9. Temper


10. Nobody


11. Love For Me

Comments