[Lyrics] Simi - Love For Me


 From the moment when I wake up

Na your grace ee dey cover me (Oh yeah)

When I commot, when I come back

Abo re lo bo mi oh

When I’m working, when I’m walking

Na your favour follow me

Nothing wey you no fit do

Me no get another plan but you

Yea yea

Kini ma

Kini ma

Kini ma fi san ore re laye mi (too much)

Wetin I

Wetin I

Wetin I go pay for your love in my life

O kola wole

Baba kola wole mi

O kore mi de

Oh Baba gbe re yale mi

I lay all my cards on your table

And I’m counting on you because you

Too get ee love for me

Baba God too get ee love me

If my enemy come for me

Baba God fit go to war for me

He too get ee love for me oh

Baba God too get ee love for me

Yes, he open the door for me

Baba God ee too get ee love for me

Yea yea

No be say things never hard oh

But you give me my testimony

Even though some days I’m sad oh

O soro mi dayo oh Baba

Ope mi koito

Ojojumo ni o ma dupe

Olowo gbogboro

Na you get the kokoro oh

Kini ma

Kini ma

Kini ma fi san ore re laye mi (too much)

Wetin I

Wetin I

Wetin I go pay for your love in my life

O kola wole

Baba kola wole mi

O kore mi de

Oh Baba gbe re yale mi

I lay all my cards on your table

And I’m counting on you because you

Too get ee love for me

Baba God too get ee love me

If my enemy come for me

Baba God fit go to war for me

He too get ee love for me oh

Baba God ee too get ee love for me

Yes, he open the door for me

Baba God too get ee love for me

Yea yea

Kini ma, kini ma

Kini ma fi san ore re laye mi

I no fit pay for your love

Just wanna say thank you God

Baba mi o, Eleburuike

Ku ise Eledua

Ye o ye o ye o ye o

[Lyrics] Simi - TBH "To Be Honest (Album)


1. Story Story


2. Born Again


3. Naked Wire


4. Loyal 


5. Balance 


6. Logba Logba


7. Easy 


8. No Joy


9. Temper


10. Nobody


11. Love For Me

Comments