[Lyrics] Simi - No Joy


 Some people no get Joy

Dem wan talk you up for your front

They gon fuck you up when you turn around

Ohh

Some people no get Joy hmmm

Anytime you come for me

I know misery loves company

But no be me you go take shine oh

I know how the thing dey go

When I hear noise me dey turn am low

Here for the business, not for the show

(For the business, minding my business aa aa)

If you really really no mad

Why you so happy when another man sad

Na Instagram give you this kain mind

Fuck all the fuck all the people wey no get Joy

Anyway anyway I’m getting on

Thank God say man no be God oh

Anyway I’m getting on

No stopping this train wey dey run oh

Fuck all fuck all the people wey no get Joy

No Joy, No Joy

No Joy, No Joy

No Joy No Joy

Fuck all the people wey no get Joy

You see bad news you dey jubilate

Bad belle don dey accumulate

When Baba God make person great oo

Even enemies celebrate oo yeah

As I face ee my front, make you face ee your own

Na the koko

Adura mama mi a ma gba, Iya mi spiri koko

Oh no, when I hear noise me dey turn am low

Here for the business, not for the show

(For the business minding my business eh)

If you really really no mad

Why you so happy when another man sad

Na Instagram give you this kain mind

Fuck all the fuck all the people wey no get joy

Anyway anyway I’m getting on

Thank God say man no be God oh

Anyway I’m getting on

No stopping this train wey dey run oh

Fuck all fuck all the people wey no get Joy

Dem no get Joy

Fuck all the people wey no get Joy

[Lyrics] Simi - TBH "To Be Honest (Album)


1. Story Story


2. Born Again


3. Naked Wire


4. Loyal 


5. Balance 


6. Logba Logba


7. Easy 


8. No Joy


9. Temper


10. Nobody


11. Love For Me

Comments