[Music Video + Lyrics] Simi - Logba Logba


 Omo Charlie

Can you see me

Can you see me now

I say baby don’t go

If you leave me mo rogo

I no plan to go solo lo lo lo lo

Na you be my motto

I carry your logo

Me no give you zobo ohhh

Do me like that, I go do you like this

Wetin you no like, I go minimize it

If ee too big, baby let me dice it

If ee too loud, baby let me hide it

Music Video;



If you give me mula

I go put am for my kolo

If I give you sugar

Baby na wahala follow

Put am for speaker

Make dem hear am for igboro

Love ee knock me down like kondo

Mister lover lover

So be, So be

Je ka logba logba

Shey be, Shey be

Ma lu mi ni jibiti

Baby aa

Spend your milli milli

On me oh

Mister Lover lover

Mister Bae

Je ka logba logba

Shey be, Shey be

Ma lu mi ni jibiti

Baby aa

Spend your milli milli

On me oh

We do it for the culture

This love no go rupture

Dem dey wait like vulture

We no need interruption

Make we no go regret oh

Make ee no spoil, we go reset oh

Oh me and my sweetheart

Inna two seater

Living La vida loca

Baby I swear if you do me like this

Wetin you no like I go minimize it

If ee too big, baby we resize it

If ee too long, I can memorize it

If you give me mula

I go put am for my kolo

If I give you sugar

Baby na wahala follow

Put am for speaker

Make dem hear am for igboro

Loving knock me down like kondo

Mister lover lover

So be, So be

Je ka logba logba

Shey be, Shey be

Ma lu mi ni jibiti

Baby eh

Spend your milli milli

On me oh

Mister Lover lover

Mister Bae

Je ka logba logba

Shey be, Shey be

Ma lu mi ni jibiti

Baby aa

Spend your milli milli on me oh

Been looking for you all my life

I think about you all the time

Don’t nobody think our love will stand the test of time oh oh

oh

Oh baby baby o lo lo (surulere oh)

My love no be borrow pose (Shey mo kere o)

Dekunle my lover (oh yea)

Ka logba yi da le

Mister lover lover lover (So be)

Je ka logba yi pe oh (Shey be)

Ma lu mi ni jibiti rara

Spend your milli milli

On me oh

Mister Bae

Mister Lover (Shey be)

Baby

On me oh

[Lyrics] Simi - TBH "To Be Honest (Album)


1. Story Story


2. Born Again


3. Naked Wire


4. Loyal 


5. Balance 


6. Logba Logba


7. Easy 


8. No Joy


9. Temper


10. Nobody


11. Love For Me

Comments