[Lyrics] Simi feat. Deja - Easy


 Aa Aa aaa

Easy easy

Wait a minute

When you see me

Make you free me

Original dey China

If Naira no reach make we spend dollar

If champagne finish we drink water

Sometimes ee kpako dey turn butter oh

Life ee dey funny

Rain dey fall when ee dey sunny

I dey for people wey dey for me

I ain’t stressing for nobody oo

I just take it easy easy easy oh

Easy easy oh, take it easy oh

Will you take it easy easy easy oh

Easy easy oh, take it easy oh

Na everybody think say dem know pass

Some people read tire dem no pass

Some reach immigration dem no pass

And some carry last cos dem no fast

Life ee no balance I talk am before

Poor man dey suffer, the rich getting more

No be only two plus two give you four

So you see life ee dey funny

Rain dey fall when ee dey sunny

I dey for people wey dey for me

I ain’t stressing for nobody oh

I just take it easy easy easy oh

Easy easy oh, take it easy oh

Will you take it easy easy easy oh

Easy easy oh, take it easy oh

Will you take it easy easy easy oh

Easy easy oh (easy oh), take it easy oh

Ye oh ye oya rora oh rora

Rora oh rora

Sha ma rora baby

Easy easy oh (Jeje oh Jeje), take it easy oh

Easy baby

Take it easy oh

[Lyrics] Simi - TBH "To Be Honest (Album)


1. Story Story


2. Born Again


3. Naked Wire


4. Loyal 


5. Balance 


6. Logba Logba


7. Easy 


8. No Joy


9. Temper


10. Nobody


11. Love For Me

Comments