[Lyrics] Bella Shmurda feat. Victony - No Other

I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother
I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother just mother
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby 
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa 
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby 
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa 
Wetin you want 
Shey na silver or gold
You never see millions unfold 
I no be small boy, I no be watakiri
I no dey wear slippers dunlop
Even mia khalifa I unfollow
If I look another one Apollo
Abeg make you release am
Mama yo oo mama yo oo
Likkle tsunami, forget about mummy, I can be your daddy and I can be your nanny
Likkle tsunami, forget about mummy, I can be your daddy and I can be your nanny
I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother
I only want you, no othеr no other girl say no other
No other girl just my mothеr just mother
Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side
Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa 
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby 
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa

[Lyrics] Bella Shmurda - Hypertension (Album)

2. Ase

5. Oh Oh Oh 

6. Converse 

7. Fire 

10.  Philo 

11. Nakupenda 

14. Addicted 

15. So Cold

Comments