[Lyrics] Bella Shmurda feat. Simi - Loose It

 


Bad girl put me on new tour, gat me feeling perry bad man on duty
I used to be loyal to my duty oh, fine girl bad girl she a guilty
Got me feeling if your love is a crime, you for don jail me for life
Now me I don realize, everything wey you talk ee na lie
My baby oya loose it (Loose it, loose it)
You just dey whine me, whine me, whine me
You just dey confuse me (Fuse me, fuse me)
You just dey turn me, on me, on on
Oh baby oya loose it (Loose it, loosе it)
You just dey whine me, whinе me, whine me
You just dey confuse me (Fuse me, fuse me)
You just dey turn me, on me, on on
Natural causing disaster, front and back she my desire
Foreign girl, she a Londoner, oluwa designer
Ah, baby flamingo, mummy min duro, won fe momo ton jo
Nintendo, no go Telemundo, ata rodo baby commando
Ah, oya flamingo, mummy min suro won fe momo ton jo
Nintendo, no go Telemundo, ata rodo baby commando
Shmurda know we no dey fight
I can show you what I mean tonight
Fine boy shon whine mi ni, baby mi mashe bayi
Baby shongbo mi oo, wanna tell you wetin dey okan mi oo
You tell me say you love me oo, me self I love you from here to sokoto
Iwo logbemi debe, baby na you carry me go, iwo logbemi gbemi debe
Fomo, you dey fear but baby no show
Logo me no worry, drive me Loko
My baby oya loose it (Loose it, loose it)
You just dey turn me, on me, on on
You just dey confuse me (Confuse me)
You just dey whine me whine me whine me
Oh baby oya loose it (Loose it, loose it)
You just dey turn me, on me, on on
You just dey confuse me (Fuse me, fuse me)
You just dey whine me, whine me, whine me
Omo yen dangbana (Dangbana)
Calling APC come PDP me
Omo yen whining me oo, take ee my heart oo pieces ni oo
Ah, baby flamingo, mummy min duro won fe momo ton jo
Nintendo, no go Telemundo, ata rodo baby commando
Ah, oya flamingo, mummy min duro won fe mom's ton jo
Nintendo, no go Telemundo, ata rodo baby commando

[Lyrics] Bella Shmurda - Hypertension (Album)



2. Ase



5. Oh Oh Oh 

6. Converse 

7. Fire 



10.  Philo 

11. Nakupenda 



14. Addicted 

15. So Cold

Comments