[Music Video + Lyrics] Bella Shmurda - New Born Fela

 


Used to the good life

I never pray for the bad time

You know money good sha

Anything wey stress I no like sha

Don't thank me don’t mention

I just wanna love you intentional (love you intentional)

No pressure no tension

Music Video;

I just wan love you exceptional (love you exceptional)

Mother Fucking Babylon

I no stop till I get enough

I no wait my journey long

Make the money full pass burdilon

I know girl wey dey use you toy

I no care baby na your choice

And I fit but you don perignon

Nobody go run your marathon

I be the new born fela

Story teller, battery charger

Baby pana, for my matter, use kayamata

I know the matter, the matter don’t matter

I be naija don dada

Baby sho wapa, Emi kon fela

Call me jigga, I no get dada

Love my cigar, do re mi fa so

Kalakuta ni mo wa sha

Hello

Oya kilotunfeso, abaso

Kulukulu so, miogbowon

Oya kilonso, mio ran wan

Miolejo, mio moto

Gongo aso, kutupa awu

Wangelewa tobarimi loru

Ayen lo to barimi l’osun

Kosewu na me go ball you

Mother Fucking Babylon

I no stop till I get enough

I no wait my journey long

Make the money full pass burdilon

I no girl wey dey use you toy

I no care baby na your choice

And I fit but you don perignon

Nobody go run your marathon

I be the new born fela

Story teller, battery charger

Baby pana, for my matter, use kayamata

I know the matter, the matter don’t matter

Jesu go to calvary

No alawee, just for your sins

Don’t make me your enemy

Many things I see, life koma easy

[Lyrics] Bella Shmurda - Hypertension (Album)



2. Ase



5. Oh Oh Oh 

6. Converse 

7. Fire 



10.  Philo 

11. Nakupenda 



14. Addicted 

15. So Cold

Comments