[Lyrics] Rudeboy - Something Must Kill A Man


 May day 
May day 
One two
Yerr 
Something must kill a man oo 
Man down
Call the fire department 
Fine girl with a sweet curve
Me saw her dancing in her tiktok
She was a stripper only for the big shot
big shot
big shot
The big boys 
She pull up in a bar for the shot 
Me offer her at her cup she took it in a rush
As the music was playing nonstop
She push me down 
She climb me on top
Wetin I see
Wetin I see
Na only God fit make this thing stop
Yerr
I can't believe 
I can't believe 
Na only me she won kill on top
Na something must kill a man oo
Ee go bad oo 
Say na woman
Ooh why ooh why ooh why Aa
Na something must kill a man oo
Ee go bad oo 
Say na woman
Ooh why ooh why ooh why Aa
She just dey mess up me brain 
Na she ah gwan put me insane
Na me dey feel the pain
So ring the alarm 
Ding Ding dingooourreh
Free me let me go ooourreh
Aii
Cos fire fit dey pon the place wey me no no oourreh
You are a specialist when it comes to boys
You give me no choice
Man down
Man down
Man down
Man down
Na Wetin I go find
There won't be no next time
Man down
Man down
Man down
Man down
Na Wetin I go find
There won't be no next time
That's why me say
Wetin I see
Wetin I see
Na only God fit make this thing stop
Yerr
I can't believe 
I can't believe 
Na only me she won kill on top
Na something must kill a man oo
Ee go bad oo 
Say na woman
Ooh why ooh why ooh why Aa
Na something must kill a man oo
Ee go bad oo 
Say na woman
Ooh why ooh why ooh why Aa
Special request from the men dem
Say a little prayer to protect dem
Cos no be dem bring them go throw dem
Na the other leg dey remote dem
Wetin I see
Wetin I see
Na only God fit make this thing stop
Yerr
I can't believe 
I can't believe 
Na only me she won kill on top
Na something must kill a man oo
Ee go bad oo 
Say na woman
Ooh why ooh why ooh why Aa
Na something must kill a man oo
Ee go bad oo 
Say na woman
Ooh why ooh why ooh why Aa
Na something must kill a man oo
Ee go bad oo 
Say na woman
Ooh why ooh why ooh why Aa
Na something must kill a man oo
Ee go bad oo 
Say na woman
Ooh why ooh why ooh why Aa
Aii
May day 
May day
One two
Man down
Another big thing down pon this place
Get me the fire department 
This a Special request for the men dem 
You already know
Run things Rudeboy

[Lyrics] Rudeboy - Rudykillus  (Album)

2. Ayoyo 
3. Focus
10. 4 Days
13. Woman
Please drop/Leave a comment (Rate the Album over 100)


Comments