Never ever
Your life won’t be same
I say your life won’t be the same
Back it up
Push it up
Lemme see your body moving nonstop
The fire for my body omo na gunshot
No be mini wey she wear Omo na bum short
As you dey tease me i no go lie
If you kill me I no go die
So make you please me I wanna fly
Take you on a journey
Just another ride
If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
Never ever
I will Change your life
4 days oh yeh
If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
I will Change your life
4 days oh yerr
Some of the girls dem be lepa
Them no get the vibe no get ee light
Them know say dem be Nepa
Me no wan be a cassanova
I go buy you Range Rover cos Rudy's taking over
So lemme put you on a sofa
Shifting your womb when you sober
lucky number will be 69
Take you on a journey
Just another ride
If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
Never ever
I will change your life
4 days oh yeh
If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
I will Change your life
4 days oh yerr
Me say tease me tease me tease me
Baby don’t stop
She say please me please me please me
Baby Don’t stop
Me say tease me tease me tease me
Baby don’t stop
She say please me please me please me
Baby Don’t stop
If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
Never ever
I will Change your life
4 days oh yerr
If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
I’ll Change your life
4 days oh yerr
If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
Never ever
I’ll Change your life
4 days oh yerr
If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
I’ll Change your life
4 days oh yerr
[Lyrics] Rudeboy - Rudykillus (Album)
2. Ayoyo
3. Focus
4. Ego Nekwu
5. Fall In Love
6. Broke Land
8. Ihe Neme
10. 4 Days
11. Hey Mama
12. No Gimme Space
13. Woman
14. Audio Money
15. Reason With Me
Please drop/Leave a comment (Rate the Album over 100)

Comments
Post a Comment