[Lyrics] Rudeboy - Audio Money


 Oh No
Na Audio
Oh No
Rude
Oh No
Na Audio
Oh No
Aa yeah

Everybody rich for Instagram 
Poor man no dey for Instagram  
At all
Ee come be like say na me start am 
Aa yeah
Living fake life with cheap data

E ma pariwo 
Dem money na just audio 
Na audio
E ma pariwo oo 
Na just audio

Slow down 
Slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan kpai yourself
Living fake la Vida Loca
Calm down, calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan kpai yourself
Living fake la Vida Loca

E ma pariwo 
Dem money na just audio 
Na audio
E ma pariwo oo 
Na just audio
E ma pariwo 
Dem money na just audio 
Na audio
E ma pariwo oo 
Na just audio

You wey dey form giveaway
Your landlord dey chase you away
Your family dem, you don sideline
Owu dey blow you, you dey blow timeline
Ten billion on flossing
Too much money come be nothing
So, turn down the volume of your radio
The money wey we no see na audio
Account dey red perere ehh
Your body Dey shack eleleh, Aa yeah
Them dey there dey hail you
Owu dey, dey slap you  ehh

Slow down 
Slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan kpai yourself
Living fake la Vida Loca
Calm down, calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan kpai yourself
Living fake la Vida Loca

E ma pariwo 
Dem money na just audio 
Na audio
E ma pariwo oo 
Na just audio
E ma pariwo 
Dem money na just audio 
Na audio
E ma pariwo oo 
Na just audio

Who get ear, make they hear
The life dem dey show, no be here
They pick up the stones wey nobody throw them
And build a mansion in the air
Slow down 
my brother  
Oh No
Calm down
my sister Cos dem money na just audio
Account dey red perere ehh
Your body Dey shack eleleh, Aa yeah
Them dey there dey hail you
Owu dey, dey slap you ehh

Slow down 
Slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan kpai yourself
Living fake la Vida Loca
Calm down 
Calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan kpai yourself
Living fake la Vida Loca

E ma pariwo 
Dem money na just audio 
Na audio
E ma pariwo oo  
Na just audio
E ma pariwo 
Dem money na just audio 
Na audio
E ma pariwo oo 
Na just audio

Oh No
Na Audio
Oh No
Oh No
Na Audio
Oh No

[Lyrics] Rudeboy - Rudykillus  (Album)

2. Ayoyo 
3. Focus
10. 4 Days
13. Woman
Please drop/Leave a comment (Rate the Album over 100)


Comments