Ka anyi jebenu
Ngwa ka anyi jebenu
Na me be the Jungle, girl I wanna take you away
take you away
my girl ee don dey hard oh, me wan smash it again again
again
I dunno if you ever know na the body wey dey do me dum dum
Dey do me dum dum
A
And in case you wanna collabo I go show you wetin do me
don cause
Gimme something girl I want to kpo kpo I go nack you kpako
gimme dance cos I go like to konto so na who be dat kom kom
Gimme something girl I want to kpo kpo I go nack you kpako
gimme dance cos I go like to konto so na who be dat kom kom
Hey mama hey mama
Girl I dey psycho
hey mama hey mama Aa
Hey mama hey mama
mama mama
hey mama, hey mama
Gimme that gimme that thing
Ka anyi jebenu
let’s go
ngwa ka anyi jebenu
gimme that thing
Ka anyi jebenu
let’s go
ngwa ka anyi jebenu
How can I be your only Rambo na only me go be commando
the money brekete for bank oh your body mede mede bad oh
Aa
girl me I go shoot if any man come around
and when ee turn around I go load another round
me I go physically, tell me what you gwan do
I be Rudy badder man wey go chase dem outta town
Girl you too fine no be joke and I fit kpai if you go
you no go tease man make you go
You no go leave man no be so
Gimme something girl I want to kpo kpo I go nack you kpako
gimme dance cos I go like to konto so na who be dat kom kom
Gimme something girl I want to kpo kpo I go nack you kpako
gimme dance cos I go like to konto so na who be dat kom kom
Hey mama hey mama
girl I dey psycho
hey mama hey mama eh
Hey mama hey mama
mama mama
hey mama, hey mama gimme that gimme that thing
Ka anyi jebenu
let’s go
ngwa ka anyi jebenu gimme that thing
Ka anyi jebenu
Let’s go
ngwa ka anyi jebenu
I been dey psych oh, now I don dey mad oh
girl I dey mad oh
na me I dey pity pass oh na me dem dey cheat pass oh
I been dey psych ohooooh now I don dey mad Aa
see you no go tease man make you go you no go leave man no be so
Gimme something girl I want to kpo kpo I go nack you kpako
gimme dance cos I go like to konto so na who be that kom kom
Gimme something girl I want to kpo kpo I go nack you kpako
gimme dance cos I go like to konto so na who be that kom kom
Hey mama hey mama girl I dey psych oo
hey mama hey mama
Give it to me right here
hey mama, hey mama
Mama, mama
hey mama, hey mama
gimme that gimme that thing
Ka anyi jebenu
let’s go
ngwa ka anyi jebenu
gimme that thing
Ka anyi jebenu
let’s go
ngwa ka anyi jebenu
[Lyrics] Rudeboy - Rudykillus (Album)
2. Ayoyo
3. Focus
4. Ego Nekwu
5. Fall In Love
6. Broke Land
8. Ihe Neme
10. 4 Days
11. Hey Mama
12. No Gimme Space
13. Woman
14. Audio Money
15. Reason With Me
Please drop/Leave a comment (Rate the Album over 100)

Comments
Post a Comment