Brokeland
brokeland
Brokeland
Ye ye ye
Don’t wanna be in broke land no more
Ye ye ye
Ye ye ye
Once upon a time in a broke land
Dem girls just dey fall hand
E bad as ee bad ee fit be poor man
Cos dem no dey hear that one
This life is freaking so hard (so hard)
But you gonna make it somehow (somehow)
And you gonna take it so far (so far)
You gonna take it so far
This thing wey dem call money
Nobody fit call you honey
If you no get am you are just a dummy
To dem girls you are acting funny
This thing wey dem call money
Nobody fit call you honey
If you no get am you are just a dummy
To dem girls you are acting funny
In this life money must be made oo
Nobody be your mate oo
Go ask Bill Gates oo
In this life money must be made oo
Nobody be your mate oo
Go ask Bill Gates oo
If you want to know who you really are
Check your pocket that is who you are
That will surely take you really far
Make you keep hustling
Brother chase the bar
Cos everyday no be holiday
Cos sometimes na the rainy day
Just they find where the money dey
They find where the money dey
This thing wey dem call money
Nobody fit call you honey
If you no get am you are just a dummy
To dem girls you are acting funny
This thing wey dem call money
Nobody fit call you honey
If you no get am you are just a dummy
To dem girls you are acting funny
In this life money must be made oo
Nobody be your mate oo
Go ask Bill Gates oo
In this life money must be made oo
Nobody be your mate o
Go ask Bill Gates oo
Ye
Ye ye ye
Ye ye ye
Don’t wanna be in broke land no more
Ye ye ye
Ye ye ye
Ye ye ye
Don’t wanna be in broke land no more
This thing wey dem call money
Nobody fit call you honey
If you no get am you are just a dummy
To dem girls you are acting funny
This thing wey dem call money
Nobody fit call you honey
If you no get am you are just a dummy
To dem girls you are acting funny
In this life money must be made oo
Nobody be your mate oo
Go ask Bill Gates oo
In this life money must be made oo
Nobody be your mate oo
Go ask Bill Gates oo
Run things rudeboy
Broke land
Broke land
Broke land
[Lyrics] Rudeboy - Rudykillus (Album)
2. Ayoyo
3. Focus
4. Ego Nekwu
5. Fall In Love
6. Broke Land
8. Ihe Neme
10. 4 Days
11. Hey Mama
12. No Gimme Space
13. Woman
14. Audio Money
15. Reason With Me
Please drop/Leave a comment (Rate the Album over 100)

Comments
Post a Comment