[Lyrics] Rema - HOV

 

I don hustle sha

My leg don do plenty waka

Ee reach to call me oga

You see as my body set

Ee don tey when me and my guys we dey fetch water

Shoutout to my dad

I learnt my lesson, both good and bad

Eyes open, ooh la la

Nobody fit whine me for the street sha, ahh

Oya just dey jekelebe

All your mates dey hustle, you dey kpenkelemes

Make you reason am self, I go motivate you to an extent

Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get

If you do me evil just dey prepare for your karma nla

Pray the real ones live longer

Too many snakes under the grass

Osagie know me sha

All the prophecy I dey do am

I dey see many things wey pass una regular eyes

Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta

Mavin say second quarter don dey load

Ee no go tay till my money go billion

My neck don dey fold like Dino, ah

I no be politician, but I don dey see their kind of money

EFCC they fit dey hear me, ewo

Any legal money, once upon a time was illegal money

To my generation, I be (Hov)

I no really fit advice person for hot weather wey dey use snow

Na your body go tell you then, you go know

Oya just dey jekelebe

All your mates dey hustle, you dey kpenkelemes (You dey kpenkelemes

ooh)

Make you reason am self, I go motivate you to an extent (Ehh)

Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get

If you do me evil just dey prepare for your karma nla (Karma nla)

Pray the real ones live longer (Live longer)

Too many snakes under the grass (Grass)

Osagie know me sha (Ee know)

All the prophecy I dey do am (Ahh)

I dey see many things wey pass una regular eyes

Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta

[Lyrics] Rema - Rave & Roses (Ultra)


1. Divine 


2. Hold Me 


3. Dirty 


4. Calm Down 


5. Soundgasm 


6. Wine 


7. Holiday 


8. Jo 


9. Time N Affection 


10. Charm 


11. Are You There? 


12. Reason You 


13. Love 


14. Addicted 


15. Dunno Me (Freestyle)  


16. FYN (Fresh Young Nigga) 


17. Oroma Baby 


18. Carry 


19. Mara 


20. Runaway 


21. HOV 


22. Calm Down (Remix)

Comments