[Lyrics] Rema - Charm

 


Come here, wetin dey worry you

Bring body make I rock am, yeah, yeah

I know you senior me

I get ee money pass ee your papa

Wetin you want wey I no fit do for you

Why you wan dey buga wọn

Shey you be Kizz Daniel ni

You better drop your body armor

Soco, ah

Sofry with this body

Make we run am on a lowkey

Baby you know me

Ee get as you go move wey I no go gree

Come make I drive your hmm

Come make I drive this your jalopy

Baby allow me

Tip you off with alawi

See body oh (See body, see body oh)

Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)

Ee dey burst my bololo

Ee dey burst my bololo (Ee dey burst my bololo)

Please help me oh

Me I don jam wetin pass me oh

Come here, wetin dey worry you (Worry you, uhh)

Bring body make I rock am (Yeah, yeah)

I know you senior me (Me)

I get ee money pass ee your papa (Pass your papa, oh)

Wetin you want wey I no fit do for you (For you)

Why you wan dey buga wọn (Wọn)

Shey you be Kizz Daniel ni (Mhmm)

You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend

I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end

You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, ee no dey bend

Oya follow my command baby do like I do

Baby, front and back

Gimme boom-baka-boom

Soco, ah

Sofry with this body

Make we run am on a lowkey

Baby you know me

Ee get as you go move wey I no go gree

Come make I drive your hmm

Come make I drive this your jalopy

Baby allow me

Tip you off with alawi

Come here, wetin dey worry you (Worry you, uhh)

Bring body make I rock am (Yeah, yeah)

I know you senior me (Me)

I get ee money pass ee your papa (Pass your papa, oh)

Wetin you want wey I no fit do for you (Wetin you want wey I no fit do for you)

Why you wan dey buga wọn (Buga wọn)

Shey you be Kizz Daniel ni (Mhmm)

You better drop your body armor

Soco, ah (Ayy)

Sofry with this body

Make we run am on a lowkey

Baby you know me

Ee get as you go move wey I no go gree

Come make I drive your hmm

Come make I drive this your jalopy

[Lyrics] Rema - Rave & Roses (Ultra)


1. Divine 


2. Hold Me 


3. Dirty 


4. Calm Down 


5. Soundgasm 


6. Wine 


7. Holiday 


8. Jo 


9. Time N Affection 


10. Charm 


11. Are You There? 


12. Reason You 


13. Love 


14. Addicted 


15. Dunno Me (Freestyle)  


16. FYN (Fresh Young Nigga) 


17. Oroma Baby 


18. Carry 


19. Mara 


20. Runaway 


21. HOV 


22. Calm Down (Remix)

Comments