[Lyrics] Rema feat. Yseult - Wine


 Sweet loving sweet loving yeah yeah

Girl I need your loving

Sweet touching sweet touching yeah yeah

Girl I need your touching

Love wey no get any burden yeah yeah

Wey no get any burden

Love wey dey gimme the peace I need yeah yeah

Girl wine for me aha

Ouu baby girl come wine for me aha

Ouu baby girl come wine for me aha

Ouu baby girl come wine for me aha

Ouu baby girl come roll am (hmm roll am)

Baby girl wine am (hmm wine am)

Me I wanna hold am (hmm hold am hold am)

Gimme your aza (aza)

Baby make I load am (load am)

Givenchy store tonight I say ee go shutdown

Hmm booty call booty call booty call

How you get my number I no know I no know

This your body oo dey control me like voodoo oo

Who be your father tell me ooh make I for know

Come here baby girl you no get conscience

Your body calm me down when I get upset

See anytime you pass all my guys dey give me hand

Cause baby girl you bad

And you're not easy to get forget I say forget

Other girls dem dey learn

Girl wine for me aha

Ouu baby goal come wine for me aha

(baby girl baby girl)

Ouu baby girl come wine for me aha

Ouu baby girl come wine for me aha

Je veux que tu me touches

Bébé tu me fais trop d'effet (yeah, clap clap clap)

Je t'ai tatoué dans mes pensées (ohh)

Je veux que ça transpire

Qu'on s'envoie en l'air (no no)

69 pour commencer (mmm)

Ma cambrure te fait tourner la tête (woow)

Ce soir on va s'envoyer

Billet vert dans le string qui me peut (Peut)

Personne peut m'arrêter

Le noir de tes yeux est un paradis, boy

(Les étoiles s'alignent)

It's about you and me dans ma vie, boy

(Les étoiles s'alignent)

Ma love ma love ma love ma love

(Mmmm)

I want you so ma love ma love

(Mmmm)

Ma love ma love, ma love ma love ouuh

(Mmmm)

Girl wine for me aha

Ouu baby girl come wine for me aha

Ouu baby girl come wine for me aha

Ouu baby girl come wine for me aha

Je veux que tu me touches

Bébé tu me fais trop d'effets (clap clap clap clap)

Je t'ai tatoué dans mes pensées (ohh)

Je veux que ça transpire que l'on s'envoie en l'aire (no no)

69 pour commencer (mmm)

Je veux que tu me touches

Bébé tu me fais trop d'effets (clap clap clap clap)

Je t'ai tatoué dans mes pensées (ohh)

Je veux que ça transpire que l'on s'envoie en l'aire (no no)

69 pour commencer

[Lyrics] Rema - Rave & Roses [Album]


1. Divine


2. Hold Me


3. Dirty


4. Calm Down


5. Soundgasm


6. Time N Affection


7. Jo


8. Mara


9. Love


10. Addicted


11. Are You There?


12. FYN


13. Oroma Baby


14. Carry


15. Wine


16. Runaway

Comments