Oya baby jo jo jo jo jo
Jo jo jo jo ki jo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife oo
Hmm, Omotola you dey boost my dada
Woah-woah-woah-woah
I like it ee when you dey call me dada
Woah-woah-woah-woah
Other girls they dey bu bu ga ga
Woah-woah-woah-woah
Only you be my baby pana
Woah-woah-woah
Where you dey oo
When I dey call your phone
You no dey pick my call
Baby wetin your friends don talk
Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls
Me I no go lie I dey get but baby na you I choose
Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar
Plenty calories dey for your sugar oo hmm
Come baby Juma gimme sugar oo ginger
You dey pull my trigger
Jo jo jo jo jo
Jo jo jo jo ki jo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife oo
Hmm, no mind them all of them they go deceive you oo
Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me oo
Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you oo
Hmm, if I give them chance all of them they go dey rush me oo, dey
rush me oo
(Tell me why you con dey vex for me oo)
Baby no dey vex for me oo
Anytime wey you dey vex I go give you muah
I go give you Mmm hmm Obianuju
(This you love na juju, juju, juju)
Oya baby jo jo jo jo jo
Jo jo jo jo ki jo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife oo
Hmmm Obianuju
Say this love is true
You dey make me do like fool
Hmm
Hm Obianuju
Hm this love is true
You dey make me do like fool
[Lyrics] Rema - Rave & Roses [Album]
1. Divine
2. Hold Me
3. Dirty
4. Calm Down
5. Soundgasm
7. Jo
8. Mara
9. Love
10. Addicted
11. Are You There?
12. FYN
13. Oroma Baby
14. Carry
15. Wine
16. Runaway
Comments
Post a Comment