[Music Video + Lyrics] Zlatan - That Guy


 Say adam chop apple abi you no dey read bible

What will be will be na english be obstacle

Many people don try many people don fail i no wan be that guy

If you sabi law of gravity sei you no go won napa

I say many people make am many people succeed them no get ee long life

when the time come brother you must cry your cry

Everyday i dey thank God for my life

Say na your plaster make all my

corner tight

I dey pray to Jah make I no back slide

Agege bread wey don turn to slice

Many people don try many people don fail i no wan be that guy

Music Video;

Say 

I thank God say I no give up

Them for dey whyne me like satan whyne Jesus

I call dey say Dem no pick up  

where una dey see this money 

Still them no tell us

But I trek and I run am one kin

this my music them must see am World-wide

You won stop me 

Ee be like say you won die

you wan know wetin me and God don conclude for Altar

Quick One

Mr. Investor

As you dey invest, make you chop life oo (Chop Life Oo)

Cos if you KPEME OO, Nothing wey you go carry goooo (Carry Go)

Many people don try many people don fail i no wan be that guy

If you sabi law of gravity sei you no go won napa

I say many people make am many people succeed them no get ee long life

when the time come brother you must cry your cry

Everyday i dey thank God for my life

Say na your plaster make all my

corner tight

I dey pray to Jah make I no back slide

Agege bread wey don turn to slice

Many people don try many people don fail i no wan be that guy

I no won come this life in vain

I no come this life to come fail

I no won know hunger again

When my gbedu drop all of them di'de

Owon to ni'pe toh she she

Won pe ni'shi won fe ba she're

in'a fe abi suwe

Ede'kun E'je'Ka oko aje

Mr. Investor

As you dey invest, make you chopu life oo (Chop Life Oo)

Cos if you KPEME OO, Nothing wey you go carry goooo (Carry Go)

Many people don try many people don fail i no wan be that guy

If you sabi law of gravity sei you no go won napa

I say many people make am many people succeed them no get ee long life

when the time come brother you must cry your cry

Everyday i dey thank God for my life

Say na your plaster make all my

corner tight

I dey pray to Jah make I no back slide

Agege bread wey don turn to slice

Zlatan - Resan [Album] 


1. That Guy


2. Alubarika


3. Level


4. Shakur


5. Polongo


6. Egun


7. One Life


8. Money


9. Ale Yi


10. Fada


11. Energy


12. See Me So


Comments