[Lyrics] Zlatan, Davido - Money

 Say I no wan look like person wey get money wey no get

Omo ope na money dey stop nonsense

If them no give you kokoro alaye drag am first

Won ni inu shalanga ni owo wa se mo ja wo be

Aiye o aiye o

Nothing stopping me from making money oo

Plenty plenty plenty money oo

Mo fe ma mu aiye o

Benjamin lekki where the Molly

Nobody wey holy oo

Checkout: Zlatan feat. Davido - Money (Music Video)

Too much money jaiye pa bi Pablo Escobar

If you are young and getting money dupe lowo Jehovah

And it's quite funny oo

That am still balling

Them dеy try stop me

They think say no be my papa born mе

Since I was born happiness in my blood

Them talk ee many many but I no send them at all

Mo gbo pe le ba ma

Awon ko to la nun

Checkout: Zlatan feat. Davido - Money (Music Video)

Say I no wan look like person wey get money wey no get

Omo ope na money dey stop nonsense

If them no give you kokoro alaye drag am first

Won ni inu shalanga ni owo wa se mo ja wo be

Aiye o aiye o

Nothing stopping me from making money

Plenty plenty plenty money oo

Mo fe ma mu aiye o

Benjamin lekki where the Molly

Nobody wey holy oo

Checkout: Zlatan feat. Davido - Money (Music Video)

Say say I no wan know as ee go be oo

I no go settle for less

My papa God dey bless me oo

Na dollars pounds I dey collect

Fine bobo no one kobo

I no wan be that kind bobo

Oni gbese no get comfort

Make Money no leave my doormot

Ever since I don come oo

Lamba in my mouth oo

Energy in my blood oo

Owo yampia in my bank oo

Kilowe 

Orede Over Lap oo

Kiloso

I never too loose guard

I get ee many omo ope dey wey bless me in creed oo

Checkout: Zlatan feat. Davido - Money (Music Video)

Say I no wan look like person wey get money wey no get

Omo ope na money dey stop nonsense

If them no give you kokoro alaye drag am first

Won ni inu shalanga ni owo wa se mo ja wo be

Aiye oo aiye oo

Nothing stopping me from making money

Plenty plenty plenty money oo

Mo fe ma mu aiye oo

Benjamin lekki where the Molly

Nobody wey holy oo

Zlatan - Resan [Album] 

1. That Guy

2. Alubarika

3. Level

4. Shakur

5. Polongo

6. Egun

7. One Life

8. Money

9. Ale Yi

10. Fada

11. Energy

12. See Me So

Comments