Obi Enter Lagos
Every body come and see Johnny Just come
ah Obi no forget where you come from
Say dem they follow you talk you dey claim you stubborn
Obi, are you ready to flex?
Yes, ke
Are you ready to party?
Yes, ke
En'wo bobby jen jaiye
Obi ti gbe kpomo meji lo'ele
Are you ready to groove?
Yes, Ke
Are you ready to dance?
Yes, Ke
En'wo bobby jen jaiye
Obi ti gbe kpomo meji lo'ele
Talk say na one life I get oo
kilowe
Can’t come and kill myself oo
kiloso
Make I leave my life oo
Zero worries like Raymanjago
Na one life I get oo
Can’t come and kill myself oo
Make I live my life oo
Zero worries like Raymanjago
say
Obi chikolobi Obi
Obi from there my man follow bobby
Obi shikolobi Obi
Ee forget money follow bobby
Obi chikolobi Obi
Obi from there my man follow bobby
Obi shikolobi Obi
Ee forget money follow bobby
ye
Chineke
I no won be money miss road
Make them list my name among the rich people
I no won sit back for ridicule (oni di'pu)
As long as me and money no get issue
Na person wey get money dey do yenga
Olowolowo ote tun ta pa
Omo ase zu ga ba
Oma gba ye le go to ma to da da
Say na one life I get oo
kilowe
Can’t come and kill myself oo
kiloso
Make I leave my life oo
Zero worries like Raymanjago
Na one life I get oo
Can’t come and kill myself oo
Make I live my life oo
Zero worries like Raymanjago
Obi, are you ready to flex?
Yes, ke
Are you ready to party?
Yes, ke
En'wo bobby jen jaiye
Obi ti gbe kpomo meji lo'ele
Are you ready to groove?
Yes, Ke
Are you ready to dance?
Yes, Ke
En'wo bobby jen jaiye
Obi ti gbe kpomo meji lo'ele
Na one life I get oo
kilowe
Can’t come and kill myself oo
kiloso
Make I leave my life oo
Zero worries like Raymanjago
Na one life I get oo
Can’t come and kill myself oo
Make I live my life oo
Zero worries like Raymanjago
say
Obi chikolobi Obi
Obi from there my man follow bobby
Obi shikolobi Obi
Ee forget money follow bobby
Obi chikolobi Obi
Obi from there my man follow bobby
Obi shikolobi Obi
Ee forget money follow bobby (shey you no like money)
Zlatan - Resan [Album]
1. That Guy
2. Alubarika
3. Level
4. Shakur
5. Polongo
6. Egun
7. One Life
8. Money
9. Ale Yi
10. Fada
11. Energy
12. See Me So
Comments
Post a Comment