[Lyrics] Zlatan, Phyno, Flavour - Fada


 Your mama say make you no dey follow me again

oh noor oh noor

Your papa say if he catch me he go cut my head

Na why I no come your doormot oo

Baby me the love you give me sweet ee me

Adaobi i want to take you all around the world

Sisi mi oya farabale mu ijo o

I no wan know But i must meet your fada today


Fada

Your Fada

Fada

I must meet your fada today

Fada

Your Fada

Fada

I must meet your fada today


Nwa Ada nwa Ada you be my one and only oo

Oyii na tu mu o make you no leave me lonely o

Asa ne nunu

E fe obula echolu I go me nu nu

Tell your Fada si ya che nu nu

Maka mu nu ba ta obodo nu nu iyo

I wanna be the one beside you mu mu uwa fu ba gi ilo

Cos nobody fit to stop the love I have for you 

Nwa che kwe ne be

See I get money money ogologo

It’s looking for me a nu m a call away

Gi ka na ache bekelebe iyo


Fada

Your Fada

Fada

I must meet your Fada today

Fada

Your Fada

Fada

I must meet your Fada today


Asa nwa baby boo you be my priority for life

I want to see your Fada

Mu na umu nna mu na bia to do something for your head oo

We want to see your Fada

Today today not tomorrow

We get money

We no dey borrow

Ngwa bia nu kwado be nu

A yin na bia ehh

E ma na efe ge me

When we see your fada


Fada

Your Fada

Fada

I must meet your Fada today

Fada

Your Fada

Fada

I must meet your Fada today

Fada

Your Fada

Fada

I must meet your Fada today

Fada

Your Fada

Fada

I must meet your Fada today




Zlatan - Resan [Album] 


1. That Guy


2. Alubarika


3. Level


4. Shakur


5. Polongo


6. Egun


7. One Life


8. Money


9. Ale Yi


10. Fada


11. Energy


12. See Me So


Comments