Zinoleesky - Call Of Duty (Music Video + Lyrics)


 Oya oya, drink, drink garri, weda your brain go calm down

So that you go smoke igbo

Hmmm hmmm

Hmm hmm

I be person pikin

I get feelings too

My mind is split in two

Music Video;

I love you but I love sleeping too

Girl you can just tell me, if you want Jimmy Choo

So many other guys won chill with you

Now I just want to marry her

Wan buy her designers

Check your window, ka rira

It’s been like 4 days ta rira

I don upgrade my terminal

2 shorties mapami now

You know say I sabi now

My song ee sweet like ribena

Mummy and daddy jo

Boys and girls jo

Omode kpelu agbalaga

Oloyun ton lo si ante natal

Anywhere me I go

Say dem love my flow

Dem say Zino get ee lamba

Omode wey get ee raba ahh

I be inside playing call of duty

Loving you be my call of duty

Say for loving two, I’m guilty

Simisola want ee

Simisola wants Sex

I'm trying to make her upset

Girl, you have to bring your friends

Cause they all have to meet my friends

And we have a show by ten

So, we have to leave by then

Oh, abi dem no get idea

But I no too dey show myself

Now I just want to marry her

Wan buy her designers

Check your window, ka rira

It’s been like 4 days ta rira

I don upgrade my terminal

2 shorties mapami now

You know say me I sabi now

My song ee sweet like ribena

Mummy and daddy jo

Boys and girls jo

Omode kpelu agbalaga

Oloyun ton lo si ante natal

Anywhere me I go

Say dem love my flow

Dem say Zino get ee lamba

Omode wey get ee raba ahh

Maa poltergeist I sneak up on you

Me I no fit give up on you

Abi make I use ninja

Baby mabami ja

It’s like playing call of duty

Loving you be my call of duty

Say for loving two, I’m guilty

[Lyrics] Zinoleesky - Grit & Lust (EP)


1. Personal 


2. Odinaka 


3. Yan Yan Yan 


4. Run It Up


5. Many Roads


6. Last Time


7. Call Of Duty


8. Rocking

Comments