[Lyrics] T.I Blaze - Gbedu


 Oh na na, na

Hmm, yeah yeah

Oh, hmm mm, ah ah ahh

Oh, ah ahh ah, yeah

Say we started this game from the scratch

Hoping say we go popular

Na pray make Jah cover me ah, yeah

Along the struggle, boys turn bad

I’m a stoner na

No be my fault rara, yeah

So many days I’ve been thinking alone (so many days I′ve been thinking

alone)

Plenty money on a roll (plenty money on a roll)

Omo gutter mi ma d’olowo (omo gutter mi ma d′olowo)

Shebi na dem sabi book for class

Now, mo l’owo, mo l′ogo, mo cast

Won shey idanwo oh, mo pass

K’oto gba pe mo bad

Gbedu wo′le, ki everybody jo si (gbedu wo’le, ki everybody jo si)

Night and day, we been jonzing (night and day, we been jonzing)

Ma funwonje l′otun, l’osi, yeah (ma funwonje l′otun, l’osi)

Gbedu wo′le, ki everybody jo si (gbedu wo’le, ki everybody jo si)

Night and day, we been jonzing (night and day, we been jonzing)

Ma funwonje l’otun, l′osi, yeah ayy ayy, ah (ma funwonje l′otun, l’osi)

(Ilu)

All the places I don waka reach

I wan carry my car reach (I wan carry my carriage)

I no dey pray for another man down fall, na my cross I go carry

Dem talk say I no well, I′m sick lyrically

Vibes on vibes, that I sta’radically

I no dey reason my things on ah physical

Only spiritual and magically (magically)

Yeah yeah, I′m up again now

I’m up again now (again now)

New day, new blessings coming my way now

Coming my way now (coming my way now)

Blessings are no day now (blessings are no day now)

My songs on replay now (my songs on replay now)

My songs on replay now (my songs on replay now)

No be my power, Baba ma lo shey now (Baba ma lo shey now)

Baba ma lo shey now (Baba ma lo shey now)

Oluwa lo shey (Oluwa lo shey)

So many days I′ve been thinking alone (alone)

Plenty money on a roll

Omo gutter mi ma d’olowo, yeah

Shebi na dem sabi book for class

Now, mo l′owo, mo l’ogo, mo cast

Won shey idanwo oh, mo pass

K′oto gba pe mo bad

Gbedu wo’le, ki everybody jo si

Night and day, we been jonzing

A funwonje l’otun, l’osi, yeah

Gbedu wo′le, ki everybody jo si

Night and day, we been jonzing

Ma funwonje l’otun, l′osi, yeah ayy ayy, ah

I live on no salary but I’m living large oh, hmm (but I’m living large oh)

Should ah know the reason I be feeling fly oh (I be feeling fly oh)

I failed so many times but I still dey try oh (but I still dey try oh)

Many messages wey dem no reply oh, wey dem no reply (many messages wey dem no reply oh)

But, I no dey foh cause I get God

Na Him be socket, na me be the plug

I no dey envy my brother man (brother man)

Tell me why I go dey fight person for (fight person for)

Cause I no dey foh cause I get God

Na Him be socket, na me be the plug

I no dey envy my brother man (brother man)

Tell me why I go dey fight person for (fight person for)

So many days I′ve been thinking alone (alone)

Plenty money on a roll (plenty money on a roll)

Omo gutter mi ma d′olowo, oh ee, yeah ayy

Shebi na dem sabi book for class

Now, mo l’owo, mo l′ogo, mo cast

Won shey idanwo oh, mo pass

K’oto gba pe mo bad

Gbedu wo’le, ki everybody jo si (wah wah)

Night and day, we been jonzing (wah, wah, wah)

Ma funwonje l′otun, l’osi, yeah (yeah, yeah, yeah)

Gbedu wo′le, ki everybody jo si (yeah, yeah)

Night and day, we been jonzing

Ma funwonje l′otun, l’osi, yeah ayy ayy, ah (yeah, yeah, yeah)

[Lyrics] T.I  BLAZE - The Fresh Prince Of Lagos (EP)


1. Try


2. Sometimes (Remix)


3. Gbedu


4. Oba


5. Basic


6. Sometimes

Comments

  1. [Lyrics] T.I Blaze - Gbedu >>>>> Download Now

    >>>>> Download Full

    [Lyrics] T.I Blaze - Gbedu >>>>> Download LINK

    >>>>> Download Now

    [Lyrics] T.I Blaze - Gbedu >>>>> Download Full

    >>>>> Download LINK q4

    ReplyDelete

Post a Comment