Hmmm Ah ah ah
Yo!
Eh eh eh eh
Big Vibes
Hmm hmm
I get many things wey dey bother my mind
And if dem ask me I tell them brother no mind oo
I no dey copycat I no dey cross my line
I dey low key dey grind oo
Na everybody get time oo
Been a long time on the road
Jejely cut my coat
Man no fit give up, Kept on trying
More shot for the goal
I don try, I don try, I no fit stop to try till I get enough money forget
about konji
No girl ee go love you if you no get this money
Orimi pe mo jade tan
K’araye ma lo ri mi tan
Oju mi gan ti rin kan
Oju mi gan ti rin kan, yeah yeah
Orimi pe mo jade tan
K’araye ma lo ri mi tan
Oju mi gan ti rin kan
Oju mi gan ti rin, yeah yeah yeah
I’m up on time, all on jah
Eni ton wa owo, o kin wa ija
I no fit dey wish my brother down
I no fit dey cut trouser for you gang
I no fit dey run from God
I came from the street ee no joy oo
Many men see sweet call oo
No more sorrow only joy oo
I don try I don try, I no fit stop to try till I get enough money forget
about konji
No girlie go love you if you no get this money
Orimi pe mo jade tan
K’araye ma lo ri mi tan
Oju mi gan ti rin kan
Oju mi gan ti rin kan yeh yeh
Orimi pe mo jade tan
K’araye ma lo ri mi tan
Oju mi gan ti rin kan
Oju mi gan ti ri yeah yeah yeah
Orimi pe mo jade tan (e yeh e)
K’araye ma lo ri mi tan (ah ah ah)
Oju mi gan ti rin kan (e yeh eh eh)
Oju mi gan ti rin kan yeah yeah “ah ah ah eh”
Orimi pe mo jade tan
K’araye ma lo ri mi tan
Oju mi gan ti rìn kan
Oju mi gan ti rì yeh yeh yeh
Yorrr
Big Vibes
[Lyrics] T.I BLAZE - The Fresh Prince Of Lagos (EP)
1. Try
3. Gbedu
4. Oba
5. Basic
6. Sometimes
Comments
Post a Comment