[Lyrics] T.I Blaze, Olamide - Sometimes (Remix)


 Everyday man i've been knocking

Everytime man i've been working

Steady grinding wan tire me

But I no fit quit hustle for mummy

Sometimes food no dey give man joy

But Canadian loud the feeling is

Different Aimoye shenking but no

Loose guarding loru loru lafin boshe

Checkout: TI Blaze feat. Olamide - Sometimes (Remix) (Music Video)

Why life con hard

And man no wan to do bad

Cos I no wan suffer later

Na everytime I dey sad

Bashey n Shey dating, lanshey military

Excessive bombing kato ri maga, Ta gboriduro

So me I went faraway

Mummy mi n be nile ooo

They said I have gone astray

Nigba tori Jombo Timo wey

When no one to ginger me

I ginger myself

I woke myself then I said to myself

Boy Blaze remember what mama said

Sooner or later them go hear my cassette For their radio

All this fine girls dema redi oo

Dem go dey call me baby ooo

Ogun leri eshi mari mariw

So ema pariwo

Sometimes food no dey give man joy

But Canadian loud the feeling

Is different Aimoye shenking But no loose guarding loru lafin boshe

Why is life come hard

And man no wan to do bad

Cos I no wan suffer later

Na everytime I dey sad

Yeah

Rabbana ‘Aatina Fildunia Hasanatan Wafil

‘Aakhirati Hasanatan Wa Qina ‘Athaabal Naar

Mi o shey ni gbana

Auzubillah minashaitan nirajeem

Ęruku ti gbęru sara bi ę ni to lø gym

Ęri pain, Ęri agony

Hustler born thug ti o ni harmony

Revolutionary

Kewu Ke Qurani

Usman Danfodio

Jagun Jagun Fulani (ehn)

Appease to the gods, so they make a way for me

If I be Yahoo boy or if I be legit

We never thought we gonna see the early twenties

But we thank God that we made it out the trenches

Many dey kolo

Many don kolo

Many don kolo

Many don Poof oh no

Sometimes food no dey give man joy

But Canadian loud the feeling is different

Aimoye shenking but no loose guarding

Loru loru lafin boshe

Why life con hard

And man no wan to do bad

Cos I no wan suffer later

Na everytime I dey sad

Sometimes food no dey give man joy

But Canadian loud the feeling is different

Aimoye shenking but no loose guarding

Loru loru lafin boshe

Why life con hard

And man no wan to do bad

Cos I no wan suffer later

Na everytime I dey sad

Rabbana ‘Aatina Fildunia Hasanatan Wafil

‘Aakhirati Hasanatan Wa Qina ‘Athaabal Naar

Mi o shey ni gbana

[Lyrics] T.I  BLAZE - The Fresh Prince Of Lagos (EP)


1. Try


2. Sometimes (Remix)


3. Gbedu


4. Oba


5. Basic


6. Sometimes

Comments

  1. [Lyrics] T.I Blaze, Olamide - Sometimes (Remix) >>>>> Download Now

    >>>>> Download Full

    [Lyrics] T.I Blaze, Olamide - Sometimes (Remix) >>>>> Download LINK

    >>>>> Download Now

    [Lyrics] T.I Blaze, Olamide - Sometimes (Remix) >>>>> Download Full

    >>>>> Download LINK 12

    ReplyDelete

Post a Comment