[Lyrics] DJ Neptune, Joeboy & Omah Lay - Abeg


 Hallelujah, hallelujah
Me I no won to die
Boss man she don't no me Yar'adua
Omah ray you're spinning me crocodile
Sote I come now
She no dey here 
She no dey here 
go slow slow
So you happy now
When I don die
Na you go gree
Le go go 
Somebody call me the doctor oooooo
I think that I'm in love and I'm begging now 
She no dey here 
She no dey here 
go slow slow
So you happy now
When I don die
Na you go gree
Le go go 
She's shutting me up
She giving me styles, different styles
she be my papa
She's doing her eyes, she's making a sound she's casting a spell abragaabraga
I feel like I have be jazzed 
I'm intoxicated, na Kayamata
Was a good boy but she turned me bad 
Got me doing thing that I've never planned
The other day she offer me polly
Then we had sex we be so unholy
We've been having wild times for sure 
It's not safe, but I won dey there
Anytime wey you do that your belle dance
You dey make me mad, Omoge I no understand
But you no send you dey waka you dey galavant
ooh no no 
ye ye ye 
Somebody call me the po po poo ooh
This girl don thief ee my heart go go
Somebody call me the doctor oooooo
I think that I'm in love and I'm begging now 
She no dey here 
She no dey here 
go slow slow
So you happy now
When I don die
Na you go gree
Le go go
She's shutting me up
She giving me styles, different styles
she be my papa
She's doing her eyes, she's making a sound she's casting a spell abragaabraga
Hear me now
She no dey here 
She no dey here 
go slow slow
So you happy now
When I don die
Na you go gree
Le go go 
Somebody call me the doctor oooooo
I think that I'm in love and I'm begging now 
She no dey here 
She no dey here 
go slow slow
So you happy now
When I don die
Na you go gree
Le go go

DJ Neptune - Greatness 2.0




3. Cupid


5. Gaza


7. Hustle


9. Abeg



12. Cash

13. Recipe

14. Shitto


16. Nobody


Comments

Post a Comment