[Lyrics] DJ Neptune, Lojay & Zlatan - Only Fan


 

Jaja jaja
Jaja jaja
Jaja jaja
Jaja jaja
Jaja jaja
Na wetin wetin o lololo enter me oo
Now I'm feeling jealous of your Ropa pomele
Ilelelelele
Only your Ropa pomelele
Now she sending videos to pass affection ni
Ilelelele
oh no to pass affection mi
I need deliverance from my ways
All my sin away
And if you no wan pray for me oo
Then keep your energy away
Girl I fit love ee you tonight 
Ile make I shoot on sight
And you can put the blame on me because ee liquor dey my eyes
Show me that your body too bad oyo
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad yolo
And I'm your only only only only fan
Tell me if you ready to tangle
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad olo
And I'm your only only only only
Beautiful girl I've been singing it to you
Because I've been looking at your bumbum oo
Your booty all day all day
I said I've been sipping
I no wan feel a little loose
I'll give you that ropa ropa docky docky style all day all day
Ehn say, body
Like Coca Cola bottle
If I no do am know say na big fumble
Body wey I see wey I loyal wey I humble
Reverend father see this body
Ee say ee wan do
Body wey like botega and Gucci
Wey like LV and Prada
Body wey no come count bridge for  Lagos
Girl way shanowole for inside club
Darkness ki ko NEPA
Omo mi wole up NEPA
Gbese na off temper
My designer who wan check am
Darkness ki ko NEPA
Omo mi wole up NEPA
Gbese jor off temper
ahhn who wan check am
Show me that your body too bad oyo
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad olo
And I'm your only only only only fan
Tell me if you ready to tangle
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad olo
And I'm your only only only only fan
E wele, E wele
E wele, E wele 
(Gbese)
E wele, E wele
E wele, E wele
Only me go press am
Enemy don't matter
Only me go press am
Enemy don't matter

DJ Neptune - Greatness 2.0




3. Cupid


5. Gaza


7. Hustle


9. Abeg



12. Cash

13. Recipe

14. Shitto


16. Nobody

Comments