Since I dey look you for Insta oo
Your pictures dey give ee me ginger oo
Girl ee be you I dey sing for oo
I no fit to play you like FIFA oo
You and your friends dem sit down
I notice say you be the leader oo
Follow me make you for enjoy
Drink hennessy plus shisha oo
hmmm astalavista oo
Tonight ee na astalavista oo
hmmm give ee me ginger
Girl you dey give ee me ginger
hmmm Chelsea, Manchester oo
Tonight ee na Chelsea, Manchester
Make you take am easy on me
Girl, ye ma pami oo
hmm hmm
Whatever you need baby girl I get am for you oo ehen ehen
Me I get am for you oo ehen, ehen
I say, whatever you need baby girl I get am for you oo ehen ehen
Me I get am for you oo ehen, ehen
hm-hmm-hmmm
Shey you dey feel all my gbedu (gbedu)
I don come with another banger (banger)
Run make you call all your sister oo (sister)
Still fit to call all your aunty oo (aunty)
Asamprukutumakunle baby oo
Your waist ee dey sweet me like fanta oo
The way you dey whine to the conga oo
Ladies shake it; Let's go!
This one na love at first sight
I don find love for many places
I don even use website
But I no find anybody wey fit the description wey I write
But when I see you from afar
And I see the way your body dey shine
That's why I dey use my eyeglass
To dey talk to you, make I no go blind
ehen make I no go blind
hmm make I no go blind
Manager gimme check make I for sign
Give this girl wey dey my side
One minute I don change her life
When money dey everything dey dey alright oo
Oya shake your body
She be miss kedike
She be miss kedike
She be miss kedike
Girl this our love ee no go fade away
ee no go fade away
ee no go fade away
hmm
I no go play you like dembele le
I no go play you like Mike ke le le
Thank God say you come my way
I thank God say you come my way
Whatever you need baby girl I get am for you oo ehen ehen
Me I get am for you oo ehen, ehen
I say, whatever you need baby girl I get am for you oo ehen ehen
Me I get am for you oo ehen, ehen
hm-hmm-hmmm
Shey you dey feel all my gbedu (gbedu)
I don come with another banger (banger)
Run make you call all your sister oo (sister)
Still fit to call all your aunty oo (aunty)
Asamprukutumakunle baby oo
Your waist ee dey sweet me like fanta oo
The way you dey whine to the conga oo
Shake am
Whine am jor
Shake am
I say, shake am Jor
Comot body
Break am
Comments
Post a Comment