Say wetin you want
She say She want love
Kilowi
Love without money
O ni Rara
O ni Rara oh, sapa is not for me
Ahn-ahn, ko da rara
She say She want love (What love)
Love without money (Money)
O ni Rara
O ni Rara oh, sapa is not for me (Je n mọ)
Ko da rara
Ah
Ugly boy see money
The girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey
Ee fit to sour (Ee go sour)
Sleepless night, mo hustle paa
Ka po mi le shaka (Ko shaka)
Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi)
Kilowi
Ahn-ahn
Oya, say
Tell me who no like better things
Motor wey no like mechanic
Snitch wеy no like dey cash (Je n mọ)
Shoppеr wey no like the Gucci (Astala, astala)
Oya, say
Tell me who no like better things
Motor wey no like mechanic
Snitch we no like dey cash
Shopper wey no like the Gucci
Oya, say, say
I just wanna ball
I just wanna flex
Live my best life
Zero tolerance for stress
She say Money for hand, her back for ground
Oya where your aza, make I spoil your account
Jẹ ki n f'owo ba ẹ shere, my baby, my baby
Gbẹ nu si bi bayi, je'a jete, je'a jete
Before you kala, Guy ready do soapy
Na all girls like money dem be like OT
She be saying She want love, she want care, she wan cuddle with money on top
E mi ika, mo fun jẹ
Pepper there with jara on top
Say wetin you want
She say She want love
Love without money
O ni Rara
O ni Rara oh, sapa is not for me
Ko da rara
She say She want love
Love without money
O ni Rara
O ni Rara oh, sapa is not for me (Je n mọ)
Ko da rara (Ayi)
Ah
Ugly boy see money
The girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey
Ee fit to sour (Ee go sour)
Sleepless night, mo hustle paa
Ka po mi le shaka (Ko shaka)
Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi)
Kilowi, jẹ n mọ, jẹ n mọ
Astala, astala
Tell me who no like better things
Moto wey no like mechanic
Snitch we no like dey cash
Shopper wey no like the Gucci
[Lyrics] Zlatan - Omo Ologo (EP)
1. Omo Ologo
3. Rara
4. Astalavista
5. Jaboti
6. Oganigwe
Comments
Post a Comment