[Lyrics] Zlatan feat. Jeriq & ODUMODUBLVCK - Oganigwe


Everybody follow, you no go

Abobi put am for my body, I don blow

Tell dem say Odumodu don show

Zanku pluck lamba

Dey don choke

Dey don broke, commot for bando

Oganigwe, when we lap dem go give way

Dey don broke, commot for bando

Oganigwe, when we lap dem go give way

Kuonbe jo, ah

Wetin man go do without akonuche

Ee no easy to get friend like David Adeleke

Ee no go wan know wetin sup the time when maga no gree pay

20k, 30k, ee no dey to carry one babе

Dem be dey shinе like halogen, we be like candle light

I say One day, ee go be

Tales by moonlight

I keep quiet

Dey think say I no wise

Ee shock dem say na double six ee show when I roll dice

Obi Cubana no get two head (Eh)

Jowi zaza steady dey give them (Eh)

New debit alert every weekend (Eh)

I sabi men wey wicked (Eh)

Inside lambo, man like Chico

Cubana chief, him money too much

No let six pack gree show

If you no get, you get ee show

(Cubana go to gym)

Kuonbe

Everybody follow, you no go

Abobi put am for my body, I don blow (Omo ologo)

Tell dem say Odumodu don show (Ebelebe)

Zanku pluck lamba

Dey don choke (Omalicha)

Dey don broke, commot for bando

Oganigwe (Ogbe), when we lap dem go give way

Dey don broke, commot for bando

Oganigwe, when we lap dem go give wa

Kedu ndi na-enye nsogbu n’obodo (O anyi wa)

Kedu ndi ji nkata ekute mmiri (O anyi wa)

Umu uwa kara aka maka uwa bu akaraka

Okoro abatago, Okoronkwo enyewe ego

My men aburokwa taata, ezigbo papa, oburo ife tataa

Nnukwu gawa maka nnukwu matter, gwa mgbaja ka o hapum aka

Ha cho isugbum na nsugbe, ha amaro na adim lucky ka dube

Chimamanda, adim iche

Ndi hood, I′m Ibile

Boys oye (Oye)

Boys oye (Oye)

Onitsha niile (Oye)

Apkapka n’ike (Oye)

Ifuu ndi one chance (Oso n′ije)

Mpiawa azu (Oso n’ije)

Ikorodu, Jeriq, Odumodu

Everybody follow, you no go

Abobi put am for my body, I don blow (Omo ologo)

Tell dem say Odumodu don show (Ebelebe)

Zanku pluck lamba

Dey don choke (Omalicha)

Dey don broke, commot for bando (Omalicha)

Oganigwe, when we lap dem go give way

Dey don broke, commot for bando

Oganigwe, when we lap dem go give way

 [Lyrics] Zlatan - Omo Ologo (EP)


1. Omo Ologo 

  

2. Let There Be Light 


3. Rara 


4. Astalavista 


5. Jaboti 


6. Oganigwe

Comments