Now I’m stronger
Now I’m stronger
Ever since when I dropped time
Them talk this and dey talk that
And dem talk say na me worse pass
But me I no mind them
I no send them
I dey kill them with surprise
Sundown till the Sunrise
I know say we go dey alright (I know say we go dey alright)
Everyday me I dey flex
And some people come dey vex
Say me I don pay my dues
I no go ever reduce
Say na God run am for me
My mama dey pray for me
So tell me what you want from me
No matter how many times I fall
I know that I will always stand ten times tall
I know, I know, I know, I know
What doesn’t kill you, make you stronger
Now I am stronger
Now I am stronger
Now I am Stronger
Now I am stronger
Them be want make I fall out
Make my battery, make ee run down
No be everybody wey dey laugh normal
So I do my thing on my own terms
When the things tight, rich man go fly out
If you no get, omo you go suffer
Wahala for poor man
Everyday me I dey flex
And some people come dey vex
Say me I don pay my dues
I no go ever reduce
Say na God run am for me
My mama dey pray for me
So tell me what you want from me
No matter how many times I fall
I know that I will always stand ten times tall
I know, I know, I know, I know
What doesn’t kill you, make you stronger
Now I am stronger
Now I am stronger
Now I am Stronger
Now I am stronger
Now I’m stronger
Now I’m stronger
Now I’m stronger
I’m stronger
[Lyrics] Lyta - Stranger (EP)
1. Stranger
2. Stronger
3. Abena
4. Koni Baje

Comments
Post a Comment