[Lyrics] T Dollar - Life



Life, many people self don try

Working everyday and night

But them want make i dey one place Loju kan na make i no rise

LOLA oluwa no way

Loke loke loke

Baba make your blessings show face

Olohun ju eda lo

Cos many things don sup

Them wanna see me fall

Them no fit see my downfall rara oo

Orin mi lon ko

Now them dem dey love us

No one dey i get baba GOD

And with jehovah i stand strong

You sabi me, you sabi me die

So many people many haters

Saying things about you later

Them try me but i no loose guard oh

Woni woni won wa mi

I′m steady making moves and working

No more bad energy around me

Why them be hating me allow me yeah

Life, many people self don try

Working everyday and night

But them want make i dey one place Loju kan na make i no rise

Lola oluwa no way

Loke loke loke

Baba make your blessings show face

Olohun ju eda lo

Cos many things don sup

Them wanna see me fall

But them no fit see my downfall rara oo

Orin mi lon ko, orin mi lon ko

Now them they love us

No one dey i get baba GOD

And with jehovah i stand strong

Olohun ju eda lo

Cos many things don sup

Them wanna see me fall

But them no fit see my downfall rara oo

Orin mi lon ko, orin mi lon ko

Comments