Same, and you know say Big Wiz I know, same
Ee don dey tey I wan tell you
Many things wey dey my mind I wan tell you
Bless the day that I find you
All the things wey dey my mind I wan show you
I'm on the road on a daily
Na wetin me and you go chop I wan find you
Cause I go love you jeje
And I go give you make you sempe oh
Hey, I go love you baby, sempe oh
I'm all loving all on your touch, I wan pępę oh
Shebi'wo ni mo fę fę oh
I no go use your love dey play ten ten oh
But you know sisi nęnę oh
Say this kind of loving I wan jęnbę oh, jęję
I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
Girl I go meet you for down down
Dem dey call me Mr lover
I go give you many loving
Say I go kill you with this loving oh
Girl I go meet you for down down
I go give you many loving
I go give you plenty loving
Girl, I go kill you with this loving
Girl, nobody whine pass you
And the things you dey do with your waist
Girl ee pass me and you (Yeah, yeah, yeah, yeah)
Girl, you dey burn pass Claro
And you type I never seen, my girl, no wayo
I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
Girl, I go meet you for down down
Dem dey call me Mr lover
I go give you many loving
Say I go kill you with this loving oh
Girl, I go meet you for down down
I go give you many loving
I go give you plenty loving
Girl, I go kill you with this loving oh
Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe
Whine your body, mogbe
Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, Shuperu, mogbe
Whine your body, mogbe
[Lyrics] Wizkid - More Love, Less Ego (Album)
1. Money & Love
2. Balance
3. Bad To Me
4. 2 Sugars
5. Everyday
6. Slip N Slide
7. Deep
8. Flower Pad
9. Wow
10. Pressure
11. Plenty Loving
12. Special

Comments
Post a Comment