Wizkid - Bad To Me (Music Video + Lyrics)


 Highway, burst it my way

This kind of body don dey cause a migraine

And when we leave, we fit do am your way

Or if you want, we fit do am my way

Highway, two shot I don take

You turn me on I no dey go I one dey

I no dey care, say the bad mind dem pree

Money on me mind all day

Lose my way, oh

Music Video;

This kind, this kind love, yeah

Wey dey make me want more, woah

Come my way, oh

This kind, this kind love, yeah

I dey want for the night

Make I know how you feel, how you want

Lady, girl, say your body bad to me

Pass make I choke, make I feel am, oh

Baby girl, you know as ee be, oh

Yeah, we dey love till the morning

Bad girl addicted to me

Only you know as ee dey do me

Only you know as ee dey do me, oh woah, girl

Ee ye, ge ge (Ee ye, ge ge)

De mah, ge ge ge ge (Oh yeah, ge ge)

Casamigos (Casamigos)

For my amigos (For my amigos)

Wa je ogede (Wa je ogede)

Baby, wa je ogede (Wa je ogede)

Ee ye, ge ge (Ee ye ge ge)

Kon she iyepe (Kon she iyepe)

All for you baby

If that money dey too much say make you talk

Cos you know the money long, ooh, yeah

Break your back with it

Yeah, na me and you dey talk, no one involved

Baby girl, make I indulge you, yeah

Lose my way, oh

This kind, this kind love, yeah

Wey dey make me want more, woah

Come my way, oh

This kind, this kind love, yeah

I dey want for the night

Make I know how you feel, how you want am

Lady, girl, say your body bad to me

Pass, make I choke, make I feel am, oh

Baby girl, you know as ee be, oh

Yeah, we dey love till the morning

Bad girl addicted to me

Only you know as ee dey do me

Only you know as ee dey do me, oh woah, girl

Ee ye, ge ge (Ee ye, ge ge)

De mah, ge ge ge ge (Oh yeah, ge ge)

Casamigos (Casamigos)

For my amigos (For my amigos)

Wa je ogede (Wa je ogede)

Baby, wa je ogede (Wa je ogede)

Ee ye, ge ge (Ee ye, ge ge)

Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Lyrics] Wizkid - More Love, Less Ego (Album)



2. Balance 



5. Everyday 


7. Deep


9. Wow

10. Pressure 


12. Special 


Comments