Let the night fade away
I wanna see her, I wanna see her tomorrow
My body no fit stay one place
Anytime, anytime, anytime wey I see her pass by
Fine girl wey no get comma
Asampete oo nwayi oma
I don make up my mind for the matter
No going back again, going back again
Fine girl wey no get ee comma
I dey laugh my friends when they call me a dreamer
I don make up my mind for the matter
I wanna know
Make una help me tell am oo (Tell am oo, Tеll am oo)
That I really love am oo (Love am oo, Lovе am oo)
Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta)
That I want it all with you
That I want it all with you
Make una help me tell am oo (Tell am oo, Tell am oo)
That I really love am oo (Love am oo, Love am oo)
Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta)
That I want it all with you
That I want it all with you
Give me love make I own
Make I carry you come my world
And if you come no letting go
And if you come no catching cold
I get a skill wey I like to show
Bad guy with a heart of gold
I don tell you now you know
I can’t keep this on the low
Fine girl wey no get comma
Asampete o nwayi oma
I don make up my mind for the matter
No going back again
Going back again
Fine girl wey no get ee comma
I dey laugh my friends when they call me a dreamer
I don make up my mind for the matter
I wanna know
Make una help me tell am oo (Tell am oo, Tell am oo)
That I really love am oo (Love am oo, Love am oo)
Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta)
That I want it all with you
That I want it all with you
Make una help me tell am oo (Tell am oo, Tell am oo)
That I really love am oo (Love am oo, Love am oo)
Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta)
That I want it all with you
That I want it all with you
[Lyrics] Chike - The Brother’s Keeper (Album)
1. On the Moon
2. Tell Am
3. Spell
4. My Africa
5. Hard to Find
6. Winner
7. Bad
8. Zamo
10. You Deserve
11. Enough
12. Moving On
13. Good Things
14. God Only Knows
15. Nothing Less, Nothing More
16. Please

Comments
Post a Comment