Chike - Good Things (Lyrics)

 

Good things come to those wey dey wait

Bad things run from those wey dey pray

Ndi ka mma akpere bu ogwu nwgworo

Good things come to those wey dey wait

Bad things run from those wey dey pray

Akpere bu ogwu nwgworo

Eh, oh, eh, oh

Eh, oh, eh, oh, eh

Akpere bu ogwu nwgworo

Why you dey in a rush

Wetin be your own

Ee belong to you

No be by force

Ee go come to you

You fit no get am now

But ee go come in June

If you show a little patience, ah

Every grass wey dey green no be pasture

Everybody wey dey preach no be pastor

Your man run away, no be rapture

Why you dey do like say you no know

Ti ona ba ti, ona ba ti

Ti ona ba ti, adura lo le si

Good things come to those wey dey wait

Bad things run from those wey dey pray

Ndi ka mma akpere bu ogwu nwgworo

Good things come to those wey dey wait

Bad things run from those wey dey pray

Akpere bu ogwu nwgworo

Eh, oh, eh, oh

Eh, oh, eh, oh, eh

Akpere bu ogwu nwgworo

(Spiritual Vibes)

Brother legedis

How many kilometers you waka, before you buy the moto

Nobody know, nobody know, know, know

Aunty relationship

How many frog you don kiss, before you find your prince

Nobody know, know, know

Every grass wey dey green no be pasture

Everybody wey dey preach no be pastor

Your man run away, no be rapture

Why you dey do like say you no know

Ti ona ba ti, ona ba ti

Ti ona ba ti, adura lo le si

Good things come to those wey dey wait

Bad things run from those wey dey pray

Ndi ka mma akpere bu ogwu nwgworo

Good things come to those wey dey wait

Bad things run from those wey dey pray

Akpere bu ogwu nwgworo

Eh, oh, eh, oh

Eh, oh, eh, oh, eh

Akpere bu ogwu nwgworo

(The truth be say)

Akpere bu ogwu nwgworo

Eh, oh, eh, oh

Eh, oh, eh, oh, eh

Akpere bu ogwu nwgworo

[Lyrics] Chike - The Brother’s Keeper (Album)


1. On the Moon 


2. Tell Am 


3. Spell 


4. My Africa 


5. Hard to Find 


6. Winner 


7. Bad 


8. Zamo 


9. Pour Me a Drink 


10. You Deserve 


11. Enough 


12.  Moving On 


13. Good Things 


14. God Only Knows 


15. Nothing Less, Nothing More 


16. Please

Comments