Mutumina
Wetin dey prah
Wetin dey sup oh
I want to yarn
You too dey prah
You too dey form
Shey make I chop oh before ee sha
No be my fault oh na shayo
Na all of us ee be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry
And if you cheat on me, no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us ee be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry
And if you cheat on me, no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us ee be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry yeah
I apologize say I do anything for your back, baby
When I no dey mad, I go shaperly go and come back ehn
Music Video;
No be my fault say I famous oh
Make I no cast ee for Lagos ee oh
If the girls ee dey call my name I go gbe body oh
Ah ah ah
No be my fault oh na shayo
Na all of us ee be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry
And if you cheat on mе, no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us ee be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry
And if you chеat on me, no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us ee be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry yeah
Wetin I dey find for Fatima wey my Shima no get
Wetin I dey find for Amaka wey my Shima no get
No be my fault say I famous oh
Make I no cast ee for lagos ee oh
If the girls e dey call my name I go gbe body oh
Ah ah ah
No be my fault ee oh na shayo
Na all of us ee be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry
And if you cheat on me, no worry
No be my fault ee oh na shayo
Na all of us ee be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry
And if you cheat on me, no worry
No be my fault ee oh na shayo
Na all of us ee be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry ya
Na shayo oh
Na ashawo oh
[Lyrics] Fireboy DML - Playboy (Album)
1. Change
2. Bandana
3. Ashawo
4. Playboy
5. Adore
6. Sofri
7. Diana
8. Compromise
9. Timoti
10. Peru
11. Afro Highlife
12. Havin' Fun
13. Peru (Remix)
14. Glory
Comments
Post a Comment