[Music Video + Lyrics] Fireboy DML feat. Asake - Bandana


 Lowkey

All of them don dey notice

I’m not joking

All my guys dem dem know me

Since 06

I’ve been writing this story

I no be OG

But if you ask dem, dem know me

I no dey blow trees

Music Video;



Orin lo n yi mi lori

Music chose me

Just know this and know peace

I dey lowkey

But I’m never lonely

Sexy ladies come whine fi me slowly

Na the love wey I see

Na him wey gimme liver

I be ghetto boy I be sinner

Fear nobody only Jehovah

And I thank the lord I dey go far

Usain Bolt, mo d’aleba

Shoutout si awon temi ninu Shitta

Bandana lori bi ti 2 Pac (Tupac)

Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming (joor, joor, joor, joor)

Ko Ko'n mi

Mo gbe wan ni is coming

Naija boy wey dey go foreign

Wey go foreign

Oshe Mr. Money

I’m never weak, I never cease

Till eternity, I’m on fire

My legacy will not die

My family is for life

Where dem dey, Who dem be

Dem go craze, dem go tire

Dem go say

Dem go say

Dem no know wetin dey sup

But lowkey

All of them don dey notice

I’m not joking

All my guys dem dem know me

Since 06

I’ve been writing this story

I no be OG

But if you ask dem, dem know me

Na the love wey I see

Na him wey give me liver

I be ghetto boy I be sinner

Fear nobody only Jehovah

And I thank the lord I dey go far

Usain Bolt, mo d’aleba

Shoutout si awon temi ninu Shitta

Bandana lori bi ti 2 Pac (Tupac)

Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming (joor, joor, joor, joor)

Ko Ko'n mi

Mo gbe wan ni is coming

Naija boy wey dey go foreign

Wey go foreign

Oshe Mr. Money

Dem never see me coming

See me coming

Mo gbe wan ni is coming

Naija boy wey dey go foreign

Wey go foreign

Oshe Mr. Money


 [Lyrics] Fireboy DML - Playboy (Album)

1. Change


3. Ashawo 

4. Playboy 

5. Adore

6. Sofri

7. Diana


9. Timoti

10. Peru




14. Glory

Comments