Want from a nigga a man told her
What she really want from a nigga a man told her

Shebi na person wey no dey looku road dey fall down pere
Asa penpele, asa penpele
Shebi na person wey don give up, wey don fuck up ele
Asa penpele, asa penpele
I give you proper condition no dey form (No dey form)
And if dem want to confuse me I give dem puzzle (Give dem puzzle)
As I be master for game no be muscle (No be muscle oh ehh)
Ee no get the kele wey I talk to, wey she no go follow
Parampe oh (pampa re rah)
Dem dey blow me parampe oh (pampa re rah)
Parampe oh (pampa re rah rah rah rah Pampa re rah)
Dem dey blow me parampe oh
Parampe oh (pampa re rah)
She dey blow me parampe oh (pampa re rah)

Parampe
Monkey never dull whenever ee don see banana to chop chop
Kilon wa n so
Isokuso no dey bring result
No try me omo you go test and test you no fit reach my side
You no go fit reach my side
Kilon wa n so
Kilo tun so, no dey waste my time
I give you proper condition no dey form
(no dey form)
And if dem want to confuse me I give dem puzzle
Give dem puzzle
As I be master for game no be muscle
(No be muscle oh)
Ee no get the kele wey I talk to, wey she no go follow
Parampe oh (pampa re rah)
Dem dey blow me parampe oh (pampa re rah)
Parampe oh (pampa re rah rah rah rah Pampa re rah)
Dem dey blow me parampe oh
Parampe oh (pampa re rah)
She dey blow me parampe oh (pampa re rah)
Parampe oh (pampa re rah rah rah rah Pampa re rah)
Dem dey blow me parampe oh
Parampe
want from a nigga a man told her
What she really want from a nigga a man told her
What she really want from a nigga a man told her
What she really want from a nigga a man told her
What she really want from a nigga a man told her
What she really want from a nigga a man told her
What she really want from a nigga a man told her
What she really want from a nigga a man told her
Pararera rararera
Pararerararapaa
[Lyrics] Falz - B A H D (Album)
1. Another Me
2. All Night
4. Parampe
5. Knee Down
6. Pull Up
7. Gentleman
8. Woman
9. Tender Love
10. Inside
11. Roger Milla
12. Ice Cream

Comments
Post a Comment