[Lyrics] Falz feat. Chike - Knee Down


 Yeh yeh you dey control

Take off my mind you dey control

Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

I got you on my mind

If dem gimme one billi

I no fit leave your side

Many kele get me for mind

Give me sign, give me sign, make I, make I come inside

Shey o n gbomi oo, gbomi oo

Shey you dey hear me so, hear me so

Day and night

Na you dey my mind

Shеy you want make I knee down knee down knee down oh

Knee down knee down knee down for you aa

Shey you want makе I, shey you want make I

Shey you want make I knee down knee down knee down oh

Knee down knee down knee down for you aa

Why don’t you listen when I talk

I don’t like the way you drive off

You don’t have to curse, I’ll back off

I’m not recognizing my girlfriend

I was still thinking that shit was all rosy

Now it’s so cold in these streets and so lonely

Out here fucking with chicks that don’t know me

Babes wey no dey close to your level, no story

Now I’m having cold nights and

Low vibing

It’s too lifeless for my own liking

I don write things wey I wan try speak

I don type since, I’ll still wipe it

I’m tryna tell you that I got fucked up

Please don’t throw that bag, it cost way too much

See, you sef know say I no fit to cope

I no go fit deny it’s been way too tough

Shey you want make I knee down knee down knee down oh

Knee down knee down knee down for you Yeah

Shey you want make I, shey you want make I

Shey you want make I knee down knee down knee down oh

Knee down knee down knee down for you aa

Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

Yeh yeh you dey control

For my mind you dey control

Yeh yeh you dey control

Take off my mind you dey control

[Lyrics] Falz - B A H D (Album)


1. Another Me 


2. All Night


3. Beautiful Sunflower 


4. Parampe


5. Knee Down


6. Pull Up


7. Gentleman 


8. Woman


9. Tender Love


10. Inside 


11. Roger Milla 


12. Ice Cream

Comments