[Lyrics] Lyta - Ronaldo


 I say I no won the thing wey go bring me trouble

Ororo dey my head Cristiano Ronaldo

Dem girls want my stripping they tell me no no 

But the number na seven (7) emi C. Ronaldo


Dem been dey tell me no no

Dem been dey tell me no no

See me now, them want to take photo

(she ro tu aye, she ro tu aye)

Omologo ma lo

E wo Sha ra ga ma lo 

Quarter past two (2) ko jimasun wake up

For street, where we dey no be chèré chèré


Leave me alone, let me live my life

Ko ma she ri to ri mi, when I dey cry for night

Many things dey bother me, Oluwa gat me for life

Everything na follow come, I no dey struggle to shine (Na God dey run am walia)

Over confidence ee dey worry me

Na why all the girls, dem no won leave me

Dem dey follow me, ah ah say, say 

Over confidence ee dey worry me

Na why all the girls, no won gree leave me

Dem dey follow me, ya ya ya ya 


Dem been dey tell me no no

Dem been dey tell me no no

See me now, them want to take photo

(she ro tu aye, she ro tu aye)

Omologo ma lo

E wo Sha ra ga ma lo 

Quarter past two (2) ko jimasun wake up

For street, where we dey no be chèré chèré


Me I no won the thing wey go bring me trouble

Ororo dey my head Cristiano Ronaldo

Dem girls want my stripping they tell me no no 

But the number na seven (7) emi C. Ronaldo

Number na seven (7) emi C. Ronaldo

Number na seven (7) emi C. Ronaldo

Number na seven (7) emi C. Ronaldo

Number na seven (7) emi C. Ronaldo

Number na seven (7) emi C. Ronaldo

[Lyrics] Lyta - Rafat (EP)


1. Testimony


2. Different Conversation Live 4


3. Real Me 


4. Sober


5. Instead


6. Ronaldo


7. Highest

Comments